Who I Be cover art

Who I Be

by ✨MAINSTAY✨

AI-generated Rap song · 2:21 · 1 plays

Lyrics

Lyric🎙️

I'm working my ass
And you're talking about me
Money go surplus
The matter go dey
See eye go red
We go show dem shege
Dem Kon dey talk say I do pass Gehgeh

Baddies dey para
Shey na me coz am
You better cool down
Forget the matter
Even Saidaboj they leave some matter
So you better go rest
make some my hand no touch you

I dey disrespective
Still disrespect thief
Even all my niggas know say I get steez
Dem be dey talk say me dey waka like breeze
From my own kaba, you dey ask who I be?
See
The ladies dem know who I be?
King of rings
I no be like SHAZAM
Even HIM abi Azaman
No fi dey cap with every single man

Dey ask Who I be?
Leave am

No know Who I be?
You won know

Won know Who I be?
No worry I go tell you

Dey ask Who I be?

See,

dey there they talk
When I'm making money
Life is funny
And I hope you know it
No stress
Coz for Naija even time dey shame us
Sapa dey ground
E dey hit us around
December don land
We dey pray for raba
Coz me be pesin wey come from Wakanda
And I nor fi lose guard
Mount like T'challa
MAINSTAY's popping
Crowds call me Fugaza

I dey disrespective
Still disrespect thief
Even all my niggas know say I get steez
Dem be dey talk say me dey waka like breeze
From my own kaba, you dey ask who I be?
See
The ladies dem know who I be?
King of rings
I no be like SHAZAM
Even HIM abi Azaman
No fi dey cap with every single man

Dey ask Who I be?
Leave am

No know Who I be?
You won know

Won know Who I be?
No worry I go tell you

Dey ask Who I be?

More by ✨MAINSTAY✨

Make your own song with SoundLab AI